
Ponzi schemes wey don crash for Nigeria in di last 10 years
Di amount of Ponzi schemes for Nigeria now don turn anoda tin, e be like if pesin turn head like dis, anoda tin don suck millions from di pockets of kontri pipo. Just dis weekend pipo start to hala on top di money dem say dem loose inside one digital asset …